Banky W - Final Say (MUSIC VIDEO)
https://platoon.lnk.to/final-say LYRICS What if I tell you What if I tell you say Me wey you see, I don sow seed Wey just dey germinate So be hopeful Cuz wetin I know be say The Baba wey we dey serve He no dey use us play E go enter, that thing wey you dey find E go enter, it might take a little time, but E go enter, when the stars align E go enter, and everything will be just fine Cuz when Oluwa say yes, yea-yea-yeah, yea-yea-yeah Nobody can say no, Baba I hail oh Cuz you get the final say No matter what them say No matter what them do Yes you get the final say No matter what them say No matter what them do Delay is not denial Keep waiting patiently You can triumph through your trials If you just believe So don’t give up the fight Cuz Baba God no dey sleep One day you will surely celebrate oh He will supply your need Have a likkle faith and see that E go enter, that thing wey you dey find E go enter, it might take a little time, but E go enter, when the stars align E go enter, and everything will be just fine Cuz when Oluwa say yes, yea-yea-yeah, yea-yea-yeah Nobody can say no, Baba I hail oh Cuz you get the final say No matter what them say No matter what them do Yes you get the final say No matter what them say No matter what them do Ooooh you get the final say, you get the final say Ooooh no matter what them say, no matter what them say Written by Banky Wellington & Henry "Maytronomy" Enebili / Produced by Cobhams Asuquo / Directed by The Oladayo
کاسٹ
Banky W.
Singer
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے
BEST THROWBACK RnB Video Mix 2024 & POP HITS,[RIHANNA,NE ,KERI BRUNO MARS,NELLY, DJ SCRATCHER
Akon Best Songs | Akon Playlist - 2022 (Akon Greatest Old & New Hit Songs)
2000s 2023 R&B MIX ~ Alicia Keys, Usher, Rihanna, Beyonce, Mariah Carey
OLD SCHOOL RNB MIX 90s - 2000s - Ne Yo, Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys
BEST BLUES RNB SONGS MIX 2024 FT JOE, BABY FACE, RKELLY, MARIA CAREY BY DJ BUNDUKI THE STREET VIBE
Tems - Burning (Official Video)
Best of Akon Mix Vol 1
DJ FESTA - RnB JAMZ | 2000s THROWBACK RNB MIX[Jenifer Hudson,Chris Brown,NeYo,Beyonce,Brandy..]
BEST OLD SCHOOL RNB MIX 90s - 2000s - Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys
Jeremih - Birthday Sex (Andrew Luce Remix)
Bruno Mars - Dance With Me [Official Audio]
OMAH LAY SONGS 2023- best
80'S 90'S R&B MIX HITS - Chris Brown Ne Yo, Beyoncé, Mariah Carey, Rihanna
Marvel Studios’ Black Panther: Wakanda Forever | Official Teaser
DEEP HOUSE MIX / MUSTOPSTO MIX
THE WEEKEND - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist
AFRO SWING MIX - DJ FESTA
R&B MIX 2000 - 2023 | Beyonce, Usher, Chris Brown, Rihanna, NeYo & More
THROWBACK R&B HITS VIDEO MIX JORDIN SPARKS, RIHANNA, BEYONCE, CHRIS BROWN BY DJ MARL /RH EXCLUSIVE
BEST THROWBACK DANCEHALL RIDDIM MIX,DJ FESTA (Konshens,Shenseea,Vybz Kartel,Popcaan,Spice,Mavado)
90'S R&B PARTY MIX - Mary J Blige, Rihanna, Usher - OLD SCHOOL R&B MIX
DJ FESTA - CLASSIC JAMZ | 90s & 2000s RnB/Soul, UK RnB & Pop mix
EARLY 2000s BEST OF THE BEST RNB-HIPHOP MIX
Dadju Les Plus Grands Succès - Dadju Best Songs - Dadju 2022 MIX
Featured Picks
مزید entertainment چاہتے ہیں؟ ہمارے recommended gaming hub اور short-drama destination کو explore کریں۔


