Boy Spyce - Folake (Lyrics) #boyspyce "Automatic, You're romantic, Aromatic, Acrobatic ....."
Subscribe Or I take Your Girlđ "Folake" Boy Spyce Cinemato Snap mi fine cinemato Illuminate Nile, Niger, Senegal, Congo Scatter my dada, Medulla bololo I go suck your ponmo Make you do nono Folake don pompous She don dey drive Brabus, so She no dey talk to us again She no dey come campus again Dem say she go do runs And her hippopo don tamus And her kinni dey cause virus, ewee They just dey talk jargons âCause na she wey dey make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Automatic Youâre romantic Aromatic Acrobatic Problematic Come drive in my 4matic Be like magic Diplomatic Cinematic Golibe shey you know say You and I will live as one So make you no dey do as askor She burst my opolo I don dey soco Folake don pompous She don dey drive Brabus, so She no dey talk to us again She no dey come campus again Dem say she go do runs And her hippopo don tamus And her kinni dey cause virus, ewee They just dey talk jargons âCause na she wey dey make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Iwo nikan ni mo fe fe Iwo nikan ni mo fe fe Mi o le ta e bi tete Mi o le ta e bi tete Nile, Niger, Senegal, Congo Scatter my dada, Medulla bololo I go suck your ponmo Make you do nono Baby you go rogo Illuminate Snap mi fine cinemato
Pemeran
Boy Spyce
Singer
Mungkin Anda Juga Suka
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Asake - Amapiano Feat. Olamide (Lyrics)
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA
AMAPIANO BANGERS 2024 #amapiano #hitsongs #2024
BURNA BOY SONGS/MIX/PLAYLIST 2023
GOSPEL MUSIC 2023 â BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Mercy Chinwo - Wonder (Official Video)
2025 Afro Gospel Hits - Joe Praize, Mercy Chinwo, Moses Bliss, Chioma Jesus, Samsong, Paul Enenche
FRESH OLD SCHOOL BONGO MIX 2023 VOL 1 [ DIAMOND | ALIKIBA | MATONYA | KIDUM | OMMY DIMPOZ ]
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music
Best Nigeria Worship Songs | Powerful Worship Songs[ Live ]Minister GUC | Ebuka Songs | Mercy Chinwo
BEST OLD SCHOOL RNB MIX 90s - 2000s - Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Pilihan Unggulan
Ingin hiburan tambahan? Jelajahi hub game rekomendasi kami dan destinasi short drama pilihan.


