Falz - Johnny (Official Video)
'Johnny' is taken from 'Moral Instruction' - The 2019 album by FalzTheBahdGuy Stream here: http://smarturl.it/moralinstruction Composers: Folarinde Falana, Fela Anikulapo-Kuti & TMXO Performers: Folarinde Falana & Fela Anikulapo-Kuti Video: @OluTheWave JJD JJD JJD JJD JJD (Johnny just drop) Everybody say yeah yeah JJD JJD JJD JJD JJD JJD JJD (Johnny just drop) Ah Johnny just drop Na person shoot am down Johnny wey dey innocent Johnny wey dey new in town Dem kill am for Jos For no just cause Nobody fit comot for house dem no born us Johnny no get privilege But Johnny wants more E wan go study Johnny say e wan be doctor Em family die for the same floors Same floors wey em blood pour Why we no fit be one bros What you wasting all the blood for Shey na religion abi culture Abi politician wey dey sponsor Wetin be the thing wey dey cause war Wey you no stop to dey drop blood Why do you need to swing me the Machete What is the point of the gunshot pause Johnny just drop Ah Johnny just drop For no just cause (Ah Go) Ah Johnny come Johnny go Johnny just complete em youth service Passing out tomorrow So the guys dem do party for the place Wey the boys dem dey meet usually One or two drinks to relax no be say dem too shack Time don go night don show make dem come go house Who stand for road make I horn oh Na em po po shout park there Where your particulars And where do you think that you are going like this Ní'wò yii alẹ e rò pé ẹ lè ma bẹ Tẹ bá sọrọ jù ẹ ma tẹ Una don run go chop life Oya give me my share Before dem talk one e say shut up Small boy who dash you liver Talk more I go cock gun Small time e don pull trigger Ah e don kill am oh We are gonna have a short break Everybody say yea yea (Yea Yea) Johnny just drop Na po po shoot am down This motherfucking trigger happy nigga Just cause unnecessary sorrow for em family sha All because dem no oblige you when you ask for some cash No fucking threats no weapons Just him and his guys in his car You have the guts to tell me you accide
Pemeran
Falz
Singer
Mungkin Anda Juga Suka
Asake - Amapiano Feat. Olamide (Lyrics)
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
NEW AFROBEAT VIDEO MIX 2024 - REMA, OMAH LAY, KIZZ DANIEL, DAVIDO, BURNA, AYRA STARR, ASAKE
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA
Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022
Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
AFROBEAT 2025 | AFROBEATS VIDEO MIX 2025 l AMAPIANO 2025 |AFROBEAT MIXTAPE |DJ CALVIN, JOY IS COMING
AMAPIANO MIX JUNE 2023 | BEST OF JUNE AMAPIANO PARTY MIX 2023| OLAMIDE , ASAKE , DAVIDO , KCEE
AFROBEAT 2025 MIX | BEST OF LATEST AFROBEAT MIX 2025 #davido
Annointing Overflow Worship Songs| Prophetic African Mega Praise & Worship Songs 2025 | Mercy Chinwo
365 Days
BEST BLUES RNB SONGS MIX 2024 FT JOE, BABY FACE, RKELLY, MARIA CAREY BY DJ BUNDUKI THE STREET VIBE
2025 Afro Gospel Hits - Joe Praize, Mercy Chinwo, Moses Bliss, Chioma Jesus, Samsong, Paul Enenche
Tems - Burning (Official Video)
Best of Lucky Dube Reggae Video Mix - Dj Shinski
Chris Brown - Residuals (Official Video)
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
Omah Lay - soso (Official Music Video)
Pilihan Unggulan
Ingin hiburan tambahan? Jelajahi hub game rekomendasi kami dan destinasi short drama pilihan.


